Grace – WizKid Testo con traduzione in italiano

TRADUZIONE IN ITALIANO

Di 'che non credi a quello che hanno fatto i miei occhi
Se ho una brutta cagna, dimmi che va tutto bene
Ah dey, brucia il mio zoot e corro la mia corsa
E io sto in piedi, molto alto, non importa quale faccia l'uomo
Così tante cose che i miei occhi hanno fatto faccia
E non mi preoccupo mai di quello che dice il prossimo uomo
E lo tengo così bello, mantengo la mia mente veramente sana
Stasera

Guard

Continua su Testitradotti

Il Testo della canzone di:
Grace – WizKid

Say you no believe what my eyes done face
If I got a bad bitch, tell me all is okay
Ah dey, burn my zoot, and I run my race
And I stand, real tall, no matter what man face
So many things that my eyes done face
And I never worry 'bout what the next man say
And I keep it so cool, keep my mind real sane
Tonight

Loose guard, man no fit loose guard, yeah
No dey waste time, brother no time, yeah
Money on my mind, me never waste time, yeah
My mind, my mind, oh my, oh my
This kind hammer no fit lose time
Man I no dey look nobody, feel sey I feel fine yeah
And I stand real tall and I send no one, tonight

Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race

This kind ting weh I see e don tey
Say I got a bad bitch wey wan' go away, yeah
Plenty stress, we fi make man craze
Many, many tings I dey for ghetto, no pay
Say the people dey suffer but dey smile for face
But if Starboy talk, dem say Starboy craze
But I keep it so cool and ah dey run my race
For life

Loose guard, man no fit loose guard, yeah
No dey waste time, brother no time, yeah
Money on my mind, me never waste time, yeah
My mind, my mind, oh my, oh my
This kind hammer no fit lose time
Man I no dey look nobody, feel sey I feel fine yeah
And I stand real tall and I send no one, tonight

Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race

Say na this kind night
Say we want no stress, we dey thank God for our lives
Say na this kind night
Hold on to me, baby no kain here
Say na this kind night
Fill up my cup, let it run over
Say na this kind night
Say we let nobody know
Say we living on the low

Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race


Ecco una serie di risorse utili per WizKid in costante aggiornamento

Pubblica i tuoi Testi!
Contattaci: [email protected]

Commenti

Lascia un commento

Il tuo indirizzo email non sarà pubblicato. I campi obbligatori sono contrassegnati *