Rock Your Body – Burna Boy Testo della canzone

Il Testo della canzone di:
Rock Your Body – Burna Boy

Yah yah yah yah yah
Yah yah yah yah yah
(Julz baby)
So anytime we stepping ah di place make u stand up
Upright and pattern up right make sure everything nice
Burna boy ting
(Awake!...)

She think say she bad she think say she hot her fada
Make u borrow her car shay na catarrh
She say she left the hotel room [?]
Girl ah move spicey me am with d salt ah
Girl I fit wind up and imma roll em body, body
And all d mandem ma fit whole d body, body
Everything u told me never told nobody, body
U say your man can't control your body

So make I rock your body, rock your body, rock your body, rock your, rock your
Rock your body, rock your body, rock your body
Would you be mine?
If I be all yours
You are defined, been searching for yours

Your body, rock your body, your body
Whine for me baby
Your body, rock your body, your body
Move for me baby
Your body, rock your body, your body
Dagbana eh eh
Your body, rock your body, your body
Dagbana eh eh

Say if u give me ur love
Then I go give u my love too
And if u give me d Shito
Then I go ginger d jollof oh
Baby! wetin I go talk
D wey u dey whyne I go shut up
And then u come siddown ontop
Make me start this song again from top
That ah burst inna me head
Time ah get rough but things are getting better
Burna boy cah just for get me daily bread-a
Follow me go imma sleep inna me bed
You gwarn man ah never hear what me said
What me did ah tell you make u watch ur boyfriend
Some likkle waist man pon internet ah
He dah real badman to run d pussy red ah
Big butty girl waist thinner than ah thread
Big butty softer than morning bread
U con dey see me anytime e wat a
Anytime we link up I no go ah fit hear...

Your body, rock your body, your body
Whine for me baby
Your body, rock your body, your body
Move for me baby
Your body, rock your body, your body
Dagbana eh eh
Your body, rock your body, your body
Dagbana eh eh

Rara o, Rara o, tell me what's the matter
Femi moma ma ra o
Glad I want to wadda you
Rara o, Rara o, tell me what's the matter
Femi moma ma ra o
Glad I want to wadda you

(Rara o, Rara o, tell me what's the matter
Femi moma ma ra o
Glad I want to wadda you
Rara o, Rara o, tell me what's the matter
Femi moma ma ra o
Glad I want to wadda you)

They my casta
I me thinks they my casta
Baby ma lo koja cast am
Ma lo koja cast am

Me thinks they my casta
Baby move your bumpah, ah
Do you know I'mma come for ah
And now I'mma dumo ha

Ecco una serie di risorse utili per Burna Boy in costante aggiornamento

Pubblica i tuoi Testi!
Contattaci: [email protected]

Commenti

Lascia un commento

Il tuo indirizzo email non sarà pubblicato. I campi obbligatori sono contrassegnati *