African Giant – Burna Boy Testo della canzone

Il Testo della canzone di:
African Giant – Burna Boy

Tell 'em Africa we don tire
So here comes the African Giant
Many, many people don't try ah
But you can't test the African Giant
Emi omo logo logo
E no get e person ti mo ni no no
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokolo

See nobody do it better' better than me
Can't nobody do it better
Check am and see
I know say one day e go better
I go carry grammy
Because anything wey better require planning
Don mi don mi o

Nothing you can do
Because god no give you
More than you can handle
Na so dem mama go bella
'Ebelebe lo'
Na so dem papa go hala
'Ebelebe oo'

Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ele li le le oo
Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ele li le le oo

Tell 'em Africa we don tire
So here comes the African Giant
Many' many people don't try ah
But you can't test the African Giant
Emo omo logo logo
E no get e person ti mo ni no no
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokolo

Ecco una serie di risorse utili per Burna Boy in costante aggiornamento

Pubblica i tuoi Testi!
Contattaci: [email protected]

Commenti

Lascia un commento

Il tuo indirizzo email non sarà pubblicato. I campi obbligatori sono contrassegnati *