No Do Flyboy I.N.C. Feat Kizz Daniel – Testo della canzone

Il Testo della canzone di:
No Do – Flyboy I.N.C. Feat Kizz Daniel

See this life me I no like trouble oh
One man's thing is another man struggle oh
Money no dey today, money go dey tomorrow
Feel good it's a happy day

Oh no
Peperipe peperipepe
Oh yeah, oh yeah yeah
No go dey do pass yourself
(No go dey do pass yourself)
Peperipe peperipepe (pepe, ulegule)
No go dey do pass yourself

You get money, you wan do lauw lauw
Trouble dey sleep yanga go wake am
No do today forget tomorrow
Feel good it's a happy day

Peperipe peperipepe (pepe, ulegule)
No go dey do pass yourself (no go dey do pass yourself)
Peperipe peperipepe (aww)
No go dey do pass yourself

Peperipe peperipepe (pepe pepe)
No go dey do pass yourself (no go dey do no no)
Peperipe peperipepe (aw jekunle oh)
No go dey do pass yourself

Forget say you make am
Me self go make am too
I no come to chop banku
Amasi koledabu weda oh
Adeso uwere ti adara oh

Peperipe peperipepe (pepe ripeperi pepe)
No go dey do pass yourself
(No go dey do wetin no concern you)
Peperipe peperipepe (alaru)
No go dey do pass yourself

Fado de great
Philkeyz
Boy kiss

Ecco una serie di risorse utili per Flyboy I.N.C. e Kizz Daniel in costante aggiornamento

Pubblica i tuoi Testi!
Contattaci: [email protected]

Commenti

Lascia un commento

Il tuo indirizzo email non sarà pubblicato. I campi obbligatori sono contrassegnati *